adekunle gold - It Is What It Is

Песня "It Is What It Is" - исполнителя adekunle gold - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 2:54

Размер: 4.2Mb

Прослушано: 60

Жанр:Поп

Клип к песне It Is What It Is




Текст песни

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
It is what it is

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Not Running Anymore - EQRIC, Icy, FJŌRA
Мать и сын - Сборная Союза

Будьте первым кто оставит комментарий!