Alpha P - Oh No

Песня "Oh No" - исполнителя Alpha P - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 2:34

Прослушано: 15

Жанр:Поп

Клип к песне Oh No




Текст песни

Baby oh no
Baby oh no
Come take my soul
Hmmm
Would you love someone like me my girl?
Wey no get any money but I go treat you well
Oya bebe, would you love someone like me my girl?
Wey no go give you problem but go fit solve your problems
Hah, hold on tell me wetin I no go do for love
Anything you tell me I go do full stop
Biggie money, me I no fit do
Oh no baby, just call anytime I dey available
True love, no be my money we go dey prove
No run baby why you wan dey do me so?
Oh
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Where the green light goes that’s where my lady she go go
She no go suffer for me o abi na loving she go chop
And all the people they don’t know that I’ve been waiting on the road
I no know wetin do me o wey turn me to full mumu
Oh yeah yeah I’m in trouble
Hold on tell me wetin I no go do for love
Anything you tell me I go do full stop
Biggie money, me I no fit do
Oh no baby, just call anytime I dey available
True love, no be my money we go dey prove
No run baby why you wan dey do me so?
Oh
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul

Показать текст

Треки исполнителя

Peaches (Masterkraft Remix)

Justin Bieber,Alpha P

3:14
Fayah

Alpha P

3:07
Whine

DJames,Alpha P

2:52
Majo

DJ Tunez,WizKid,Alpha P

2:33
YARD (feat. Black Sherif, Bella Shmurda & Alpha P)

Alpha P

3:09
Paloma

Alpha P

3:13
Why

Alpha P

2:23
Radar

Alpha P

3:25
Available

Alpha P

2:49
Peachnut

Alpha P

3:42

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Symphony No. 1 in G Minor, Op. 13: IV. Finale. Andante lugubre - Allegro maestoso - Chicago Symphony Orchestra, Leonard Slatkin, Пётр Ильич Чайковский
Darkness Cuddles - Relaxing Piano Crew
30 Rounds - Trouble, Stuey Rock

Будьте первым кто оставит комментарий!