Chike - Finders Keepers

Песня "Finders Keepers" - исполнителя Chike - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:21

Прослушано: 15

Клип к песне Finders Keepers




Текст песни

Is it love you are looking for
Is it peace you are looking for
Oh oh looking for oh yo
You go find am o
Don’t worry anymore
You go get am even more oh yo
Even more oh yo
You go get am
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it through
You may be asking
If na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh you go keep
You go keep you go keep you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh you go keep
You go keep you go keep you go keep
Jubese jubese
Jubese jubese
One day you go find am
One day you go find am
Jubese jubese
Jubese jubese
One day you go find am
One day you go find am
Are you looking for a honey
Someone who will call you baby
Someone to laugh at your joke
And tell you you’re really funny
Are you looking for the money
To solve all your doubts and worry
Abi na garri you dey find
Because you only get sugar
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it through
You may be asking if na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle for your miracle
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh you go keep
You go keep you go keep you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh you go keep
You go keep you go keep you go keep
Jubese jubese
Jubese jubese
You go keep you go keep you go keep you go keep
Jubese jubese
Jubese jubese
One day you go find am
One day you go find am
(You go keep you go keep you go keep you go keep)
Finder’s keepers finder’s keepers
Wetin you find oh you go keep
You go keep you go keep (you go keep am o) you go keep
Finders keepers finders keepers
Wetin you find oh (you go keep am oo) you go keep
You go keep (You go keep am oh) you go keep you go keep
(You go keep am oh oh oh)
Jubese jubese
Jubese jubese
You go keep (You go keep am oh) you go keep you go keep
Jubese jubese
Jubese jubese
You go keep (You go keep am oh) you go keep you go keep

Показать текст

Треки исполнителя

Egwu

Chike

2:16
3:25
3:18
3:25
3:11
3:03
Roju

Chike

3:18
Hard to Find

Chike,Flavour

3:08

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

His & Hers - Rmc Mike
Sooth with Dogs - Piano Peace, Pet Music Therapy
Tara's Theme - Anthony Phillips

Будьте первым кто оставит комментарий!