Cuppy, Stonebwoy - Karma

Песня "Karma" - исполнителя Cuppy, Stonebwoy - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 2:45

Прослушано: 15

Клип к песне Karma




Текст песни

Wai Wai Wai Wai
(You haffi Cuppy dat you know)
Yeah yeah
(Yah Mahhhn)
Agatage
Stonebwoy
Come fi show dem wagwan
Nobody can stop we now
See the love wey we get e just dey elevate
Virus can’t catch me now, see my software e be up to date
Girl you look so cool, make me wanna give you all and more
I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooha Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
Aaai Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Skibilibeng oo
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
You know know know know know
Alright, then again
Whine fi me now now (now now)
Baby whine fi me now now (now now)
Whine fi me now now (now now)
Bounce fi me, whine fi me (aaaai)
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh (oooh)
Ooooh
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yah mahn, yah man
Cuppy dat

Показать текст

Треки исполнителя

2:44
Body Hot

Stonebwoy,Jesse Jagz

3:36
Bossy Part II

Kida Kudz,Cuppy,Amaarae

3:35

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Harmony of Sound - Piano Bar, Piano Relaxation Maestro, Easy Listening Music
Piano Concerto No. 1 in C Major, Op. 15: I. Allegro con brio - Alfred Scholz, Münchner Symphoniker, Ludwig van Beethoven
Хрю и жёлуди - Ульяна Стратонитская
Nechun (soundtrack) - Манзура

Будьте первым кто оставит комментарий!