Femi Kuti - Dem bobo

Песня "Dem bobo" - исполнителя Femi Kuti из альбома Africa Shrine - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 7:11

Прослушано: 15

Клип к песне Dem bobo




Текст песни

Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!
Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Thank U, Next (Instrumental) - Molotov Cocktail Piano
Пир во время чумы - Александр Орлов
Faith - Baby Sleep Music, Musique pour dormir
Symphony No.6 in E Minor: II. Moderato - New York Philharmonic Orchestra, Ральф Воан-Уильямс
Advanced Learning - Study Music & Sounds

Будьте первым кто оставит комментарий!