Frank Edwards - Keleya

Песня "Keleya" - исполнителя Frank Edwards - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 2:38

Прослушано: 15

Клип к песне Keleya




Текст песни

Rich boy ee!
Nothing do me! Ee!
It’s your one and only! Ee!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I’ve been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i’ve been lifted
Dare not touch, am the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma! With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star

Показать текст

Треки исполнителя

WE WORSHIP YOU

Frank Edwards

5:09
The Last Trump

Frank Edwards

10:06
Fire

Frank Edwards

3:39
For The Church

Frank Edwards

3:29
Three Women Blues

Frank Edwards

2:56
Iyanu

Frank Edwards

3:47
Under The Canopy

Frank Edwards

5:13
Let The World Know

Frank Edwards

4:11
Say Good Bye

Frank Edwards

3:49

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!