J. Martins - Fine Fine Love
Песня "Fine Fine Love" - исполнителя J. Martins - скачать в mp3 или слушать бесплатно.
Длительность: 3:16
Прослушано: 15
Клип к песне Fine Fine Love
Текст песни
Baby make u give me ur fine fine love eh
Ur sweetie sweetie love eh
Baby make u give me ur fine fine love eh
Ur sweetie sweetie love eh Add or View Explanation
Lollipopo ooh
My sugar sisi
U look so kinky tonight
My sweet potato
See, ifunanya babe ooh
My loving dayana
My love is here to stay, African lady Add or View Explanation
my, plenty plenty desire
E dey light my fire
And i no go tire for you hey… oh my
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And i no go tire for you hey… my sisi o
REPEAT Babe i like ur style
E dey sweet me as u dey smile
See the way, way u dey shine nor bad eh o
E go good eyeh make we go see papa mama
Blessing go dey flow chai, we go just dey go
REPEAT INSTRUMENTAL