Progress - Hallelujah

Песня "Hallelujah" - исполнителя Progress из альбома In The Beginning - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 4:24

Прослушано: 15

Жанр:Иностранный рок

Клип к песне Hallelujah




Текст песни

Jehovah mo
Who fit be like you
This kind God e o
I Neva see
Na only you fit carry water
Put am for basket waka
Aworogi naya
Baba o who fit be like you
The kind of power wey you get
Nobody compare
Na you give ifeoma pikin
Wey doctor been talk say she no fit carry belle
Chai na you be Baba
Na you be Baba o
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi Na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be Baba
Jehovah mo Onye dika gi
Chineke mo
Odi Onye dika gi
Na so wey your love dey sweet me for body
D things wey you give me no be for money
Chukwuedimma ah
Chineke mo
Nobody fit be like you
Nobody love me like you
Your goodness, mercy, cover me everyday
Chineke mo
Chineke mo
Chineke mo
Ina so mu so
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah nissi na you be the baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah
Hallelujah
Halle
Halle
Jehovah Nissi na you be the Baba

Показать текст

Треки исполнителя

11:00
Slow Motion

Progress

1:34
This Life

Progress

1:38
Song Cry

Progress

2:41
ONE TIME

Progress

4:57

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Ständchen Op.17/2 - Рихард Штраус

Будьте первым кто оставит комментарий!