Starboy, WizKid, Kel-P - Ease Your Mind feat. Wizkid & Kel-P

Песня "Ease Your Mind (feat. Wizkid & Kel-P)" - исполнителя Starboy, WizKid, Kel-P из альбома SoundMan Vol. 1 - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:05

Прослушано: 15

Жанр:Африканская

Клип к песне Ease Your Mind feat. Wizkid & Kel-P




Текст песни

Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Sey, many things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Looking at my past, i’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Mix monster

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Новые поступления треков

Moonlight Reflections - Yoga Workout Music, Asian Zen Spa Music Meditation, Meditation Zen
Tranquility - Sol Rising

Будьте первым кто оставит комментарий!