adekunle gold - Win

Песня "Win" - исполнителя adekunle gold - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:02

Прослушано: 15

Жанр:Поп

Клип к песне Win




Текст песни

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company
Big love to mama she raised a man (A Young King)
And Blessings to friends that hol me down (For loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene
Win-win
Win-win
Win-win
Win-win
Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I’m not tryna lose
Don’t wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
Big love to mama she raised a man (A young king)
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Win-win
Win-win
Win-win
Win-win
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!